Some entertainers and group media friends go visit producer Ojb Jezreel for him house at No 4, Gbaja street, surulere on Monday June 24, 2013.
The support wey people dey give Ojb don increase so tay fans and colleagues don dey try their best to donate wetin dem fit donate, and they also visit the Singer/producer for him house in Surulere.
Some of them come donate , some just wan come visit am just to know how e dey go for am , vector na him...