Saturday 22 June 2013

{PICTURE} See Essien wife

essien-and-Akosua-Puni As he dey hot, we don comot for the darkness wey we been dey unto who Michael Essien dey marry. Micahel na him we hear say don dey marry him publicist, her name na  Akosua Pun. Akosua na head of Micheal Essien foundation and she don even born for Essien sef. We wish dem two all the best ooo!

0 comments:

Post a Comment