Thursday 20 June 2013

"I no dey dey do cheap money" Wizkid don reply Unilag students

All of us sabi say wizkid bin dey police station yesterday unto say some unilag students talk say him bin collect 500,000 naira from dem for show and him no come show for the concert. Na wizkid lawyer come bail am for police station yesterday. Wizkid na him don tweet say him no dey dey do cheape show.

0 comments:

Post a Comment