Tuesday 18 June 2013

Justin bieber don enta yawa, fit go prison

dis boi wahala don plenty diz days oooo, reports wey dey reach us now be say police dem don nab am say e bash one person car with him $200,000 ferrari. We hear say na him and he paddy lil twist dem dey inside the car.LAPD dem say investigation still dey go on. Make this boy watch am oooooo

0 comments:

Post a Comment