Friday 21 June 2013

COMPASS PIKIN Dis kanye west sef. how you go name pikin 'North West'?

dis kanye just like attention too much! abi wetin we go call dis kyn tin?? shey na creativity go make parent name him pikin North west??  but wetin be the concept? na only dem sabi o.

Apparently it's not a joke

0 comments:

Post a Comment