Friday 21 June 2013

OJB JEZREEL need una help ooooo #saveojbjezreel

OJB JEZREEL  get kidney wahala and na on top dialysis him dey oo #saveojb

  Make all of us join hands help one of our legends wey dey him trying times now!! as all us sabi say OJB na very talented producer and musician, e no go make sense make all of us dey look oo!! whatever we get to help our legend, make we do am
 make una Transfer money to OJB's acc now, no be only  Tweet go do am o! na  only 3mins to do transfer  online! BABATUNDE OKUNGBOWA UBA Acct 1015075120 Save a legend!

0 comments:

Post a Comment