Monday 24 June 2013

MANDELA STILL DEY CRITICAL CONDITION

Men read a newspaper next to a stall in Soweto June 24, 2013. South Africans appeared resigned on Monday to the inevitability of one day saying goodbye to former president Nelson Mandela after the 94-year-old anti-apartheid leader's condition in hospital deteriorated to critical. REUTERS/Siphiwe Sibeko (SOUTH AFRICA - Tags: POLITICS HEALTH)E don dey go several days wey Nelson Mandela a.k.a  'MADIBA' don dey critical condition for hospital for South Africa and sources don confirm say him case done worse, say make we dey pray for am. president Jacob Zuma of South Africa don talk say doctors dey do everything wey dem fit do to help 94yr Old Mandela to regain stability.
Una sabi say South Africans like Mandela well well unto wetin him do to fight for freedom for all South Africans.

Mandela na the first black president for South Africa after the apertheid for 1994, dem talk say na the 4th time wey dem go hospitalize am unto wetin dem call "lung infection".
Dem talk say as Mandela sick, e no go affect the visist of President Barack Obama of the United States Of America wey don plan to visit South Africa, Tanzania and Senegal.
Our prayer na say make the number one man for South Africa regain him health

0 comments:

Post a Comment