Tuesday 18 June 2013

Unto wetin! Naija dey top 5 Gay porn searchers

Unto recent report wey we hear be say Nigeria wey dey support anti-gay movement dey among top five countries wey dey search internet for gay porn. Eagle-eyed Alex park talk am for one recent mother jones post , unto google trends, Pakistan na world leader for google searches terms like shemale sex, teen anal sex and man to man tins. Pakistan and Nigeria dey top 5 for countries wey dey search google for gay sexy pics and anal sex pics. Kenya na another country wey dey support anti-gay movement but the story be say dem be number one for the two searches.

0 comments:

Post a Comment