Na crazy day for OAU today, we no sabi wetin do dem students today, diz morning na him we hear say one 400level female student wan flush her baby for moremi toilet. we neva even rest for dat one na him we dey hear again say dem catch one guy wey dey masturbate for moremi toilet again. Nawa for OAU ooooo111
Wednesday, 19 June 2013
Crazy Day for OAU as dem catch guy wey dey masturbate for moremi
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
0 comments:
Post a Comment