Monday 17 June 2013

PICTURE {JUJU CAMPAIGN} Dem find juju for member of House of reps house

The news wey dey reach us now be say one commissioner for ondo state don shout say one member of house of reps wey he name be Hon fola Olasehinde don turn him duplex to shrine, na soso armlets, cow horn small pikin hair,coffin,concoction  and many many jazz sometin dem see for him house...wetin e wan take am do? Nobody sabi for am oooo, abi shey na 2015 tinz? , nawa for am oooooo!



0 comments:

Post a Comment