Pastor E.A Adeboye of Reedemed Christian Church of God don pray for double portion for yankee people.
Baba Adeboye bless yankee people when him dey inaugurate the North American Redemption Camp for Greenville on top wednesday.
we hear say the place big so te e fit contain over one million people and dem even talk say na him go be the largest Nigerian Church for yankee.. Naija!!!
just like the one wey dey Lagos-Ibadan expressway, e go get everything like schools, university, fish farms and housing estates.
People should let ds pastors be. Na pastor u dey serve or God?
ReplyDelete