Friday 21 June 2013

O.A.U girl no try to flush her pikin ooooo

OAU authorities don comot to talk say Oyin no try to kill her pikin

OAU Explains The ‘Toilet Baby’ Controversy  School authorities don talk say Oyin wey dey elect elect 400 level no mean to flush her pikin for inside toilet, dem talk say she no sabi say she dey for labour say na as she dey use toilet na him pikin comot for her body. Na dat time she begin to shout for help dey call all her friends to come see wetin don happen.. dis one na very strange matta o!! one doctor wey we follow talk yarn say e dey happen well well  wey woman go dey inside labour wey she no go sabi..
Oyin and her pikin dey perfect condition for clinic. wwe dey wish her and her baby the best for this life.

0 comments:

Post a Comment