Friday 21 June 2013

Davido a.k.a O.B.O go rock Budapest tonight

Davido a.ka. Omo Baba Olowo don ready to shut everywia for budapest down!  dem go hear am. we sabi as Davido dey rock on top stage and we sabi say him go give dem wetin dem never see for budapest before!!! Budapest bawo?? wetin dem sabi? dem go hear am!
Rock dey go Davido!!!!

0 comments:

Post a Comment