Saturday 22 June 2013

{PICTURES}Serious para dey happen for Brazil as protesters full street

brazil-riot9
Many many people don para enta street for for Brazil where confederations cup dey happen, everybody dey complain say dem government no dey do better for them. As he dey hot we dey hear say enough people don die,many don injure,many properties don destroy. We hope say the protest go come down make all the people wey dey there for confederations cup fit come house safely and make the Government do the people better make dem fit host world cup next year without yawa.brazil-riot8brazil-riot5brazil-riot6brazil-riot4brazil-riot3brazil-riot2

0 comments:

Post a Comment