Na everybody sabi say i wan premier my film wey the title be You and I on july 7, i just dey wonder say people go just enter conclusion say i wan marry on that same day . I no dey engage to the babe wey dem dey talk about ,na just say we be paddy.
I no sabi where the story come from or wetin the people behind am get for mind but the truth be say i no dey marry anybody on july 7,2013 , the lady wey dem dey talk about sef na my friend and she sef no happy about the story.
Una don hear am now oooooooh .saheed no dey marry anybody .
0 comments:
Post a Comment