Sunday 23 June 2013

Fatai rolling dollar pikin dem fit drop-out for school oooo!!!

Rolling Dollar and his family
Baba Fatai rolling dollar wey just answer God call recently na him we dey hear say him pikin dem fit comot school if government and all him fan dem no come help him pikin o. Baba wey be 86 when him die still get four small children, the one we old pass for dem pikin na 12 years old him be and na primary five him dey. Fatai rolling dollar family people dey talk say na small thing him be get for account when him pai say make government and baba fan come help dem children make dem no comot for school

0 comments:

Post a Comment