Wednesday 7 August 2013

{FOTO} EHYA: Peter okoye of psquare don finally propose to LOLA

 Peter-Okoye-Proposal-
As e dey hot we fit tell una categorically say peter Okoye of p square don propose to lola wey don born two pikin for am. Today for Square mansion na him peter ask lola make she marry am,he even still buy am range rover. As the pictures wey comot be, she don gree to marry am. We just hope say den wedding no go be for Dubai o.


Peter-Okoye-Proposal...
 We dey wish dem happy life together ooo

0 comments:

Post a Comment