Saturday 13 July 2013

Olamide don be CIROC ambassador 4 naija

 
Olamide na him we dey hear say don be CIROC ambassador for Naija, Ciroc na Vodka no be record Label ooooooo LWKMD. Na only Olamide dem don sign for Naija and we hear say the deal na multimillion naira deal, so olamide sef don join people like Rick Ross dem,french montana, DJ khaled etc. Nice 1 olamide!

0 comments:

Post a Comment