Wednesday 10 July 2013

Majek fashek don turn born again ooooo

  
Singer Majek Fashek don give him life to Christ, if u sabi am wella before you go sabi say na confirm igbobian and shayo sombody but all na history now as e don turn born again.Baba confirm am for public for Christ Miracle Church Mission,iyasuna crescent,off Ishola Bello street, Ojodu, Lagos where him be attend anointing service for the church he come convert. People wey dey the service been confirm am say e don turn born again and everybody happy for am, him still carry mic sing one of him hit song Holy spirit that day sef.
 

0 comments:

Post a Comment