This is default featured slide 1 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

This is default featured slide 2 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

This is default featured slide 3 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

This is default featured slide 4 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

This is default featured slide 5 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

Showing posts with label Ese walters. Show all posts
Showing posts with label Ese walters. Show all posts

Wednesday, 28 August 2013

Ese Walters: Anoda COZA Accuser Don Show o!

pastor biodun fatoyinbo
E be like say dis matter no go end anytime soon as many people just dey show from left right and center to talk dem own experience for Pastor Biodun hand o!
Dis new accuser don hide him identity so e go hard to confam all the tins wey him talk say Pastor Biodun  and him fellow pastors dey take all dis girls dem eye see.
The new accuser talk say him Girlfriend almost fall for inside the pastor trap, say anoda fellow worker for the same COZA talk say pastor Biodun dey  request for 'Oral Sex' for the girl hand. O ga O!

The tins wey this new accuser talk plenty no be small. Him talk say the tins wey pastor Biodun dey do no be today o, say him don spoil one marriage for Ilorin branch, say the reason for the breakup na the  corner corner tins wey pastor Biodun dey do with anoda man wife.

Dis matter just dey wide dey go, but we must dey careful because many people go wan dey take style dey lie join, but if all dis story na true, no be small tin o!!

Everybody still dey wait make Pastor Biodun talk him own side of the story or whether him go just deny am for wetin him call "Robust Reply"...