This is default featured slide 1 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

This is default featured slide 2 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

This is default featured slide 3 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

This is default featured slide 4 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

This is default featured slide 5 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

Monday, 24 June 2013

VIDEO: SEE D'BANJ AND 2CHAINZ FOR DKM CONCERT

for those wey no fit attend the concert wey happen last night, we don carry am come give una make una watch and judge wether e make sense or not.

many people been talk say the concert no too make sense, one person talk say him for don sleep as the show dey start lol... 


DKM CONCERT: see D'BANJ MONEY SUIT OOO

d'banj-dollar-suitDSC04791eja-nla  NA WA OOO, WE HEAR THE MONEY NA REAL MONEY, DOLLARS!! PERSON GO THINK SAY NA BILLION DOLLARS HIM GET..LOL DANGOTE SEF NO FIT TRY AM

Unilag VC say dem no go collect student wey no get 200 for JAMB


 
Vice chancellor for UNILAG Professor Rahamon Adisa Bello don talk say student wey no get 200 no go fit collect admission  for the school even as Federal Government  don talk say 180 na him be cut-off for university. The VC still talk say JAMB don give university power to fit raise dem cut-off if dem no wan collect 180.