This is default featured slide 1 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

This is default featured slide 2 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

This is default featured slide 3 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

This is default featured slide 4 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

This is default featured slide 5 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

Monday 29 July 2013

Pictrures: Nicki Minaj naked picture inside bathroom

 Na wa ooooh , American rapper Nicki Minaj don post a naked pic of herself when she dey bathroom .photo

Pictures : See Yvonne Okoro boobs and new look

Everybody don sabi Yvonne Okoro in her long black curly locks. wer sabi say she dey always wear dem down her shoulders and on occasions, we don see sometimes as she dey rock short styles and her other bold colours.
  Now we don spot am as she rock red hair , though no be her first time be dis wey she dey on red hair. The last time we see am wey she dey on red hair na like five months ago when she dey promote her new movie . "Contarct".

Wetin una think about dis new look 

Saturday 13 July 2013

Olamide don be CIROC ambassador 4 naija

 
Olamide na him we dey hear say don be CIROC ambassador for Naija, Ciroc na Vodka no be record Label ooooooo LWKMD. Na only Olamide dem don sign for Naija and we hear say the deal na multimillion naira deal, so olamide sef don join people like Rick Ross dem,french montana, DJ khaled etc. Nice 1 olamide!

Wednesday 10 July 2013

Majek fashek don turn born again ooooo

  
Singer Majek Fashek don give him life to Christ, if u sabi am wella before you go sabi say na confirm igbobian and shayo sombody but all na history now as e don turn born again.Baba confirm am for public for Christ Miracle Church Mission,iyasuna crescent,off Ishola Bello street, Ojodu, Lagos where him be attend anointing service for the church he come convert. People wey dey the service been confirm am say e don turn born again and everybody happy for am, him still carry mic sing one of him hit song Holy spirit that day sef.