This is default featured slide 1 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

Wednesday, 29 May 2013

Chai! armed robbers don chance pasuma

We hear say some kyn armed robbers chance Wasiu Alabi a.k.a  Pasuma for Ahmadiyya side for Lagos-Abeokuta Expressway on top monday night.. Dem say the armed robbers collect him range rover sport and all the correct things wey dey him hand like him wristwatch, phone, etc Punch news talk say the armed robbers come dey drive Pasuma around reach 3hours before dem come alow make him go . Wetin come funny be say, the armed robbers no even sabi say...