This is default featured slide 1 title

Go to Blogger edit html and find these sentences.Now replace these sentences with your own descriptions.

Saturday, 14 September 2013

Thunder don kill four people for Nasarawa on Friday .

The news wey we hear be say thunder kill 4 people for one mechanic village  in Lafia Local Government Area of Nasarawa State. One eyewitness talk say the gbege happen at Bukan-Sidi around that kain 7:05p.m when the four men be wan leave their workshop unto the downpour. According to wetin the eyewitness talk, when the deceased notice say rain wan fall , they kon decide to lockup their workshop and go home, but before they even commot for...

Monday, 2 September 2013

OGA OOO!! See woman makeup for Wizkid face!!

Who send am message now, e no even fi...

Wednesday, 28 August 2013

Ese Walters: Anoda COZA Accuser Don Show o!

E be like say dis matter no go end anytime soon as many people just dey show from left right and center to talk dem own experience for Pastor Biodun hand o!Dis new accuser don hide him identity so e go hard to confam all the tins wey him talk say Pastor Biodun  and him fellow pastors dey take all dis girls dem eye see.The new accuser talk say him Girlfriend almost fall for inside the pastor trap, say anoda fellow worker for the same COZA talk...